Connect with us

Hi, what are you looking for?

All Episodes

Woman say her Papa dey be@t am and her mama wey she dey support no intervene.



For today hot topic for YourViewPidgin, one lady yarn tori wey touch heart. She talk how her papa dey beat am and her mama wey she dey try defend no chook mouth for the matter. The ladies share their own views on top the matter, and e raise the question: How parents fit sabi the difference between discipline and parental abuse?

#marriage #domesticviolenceprevention #AfrobeatMusic #AfricanEntertainment #NigerianMusicIndustry #NaijaMovieIndustry #NaijaCelebrities #NaijaEntertainmentTV
#NigerianEntertainmentIndustry #NaijaShowbiz

Author

You May Also Like

Copyright © TVCCommuniation owner of TVC Entertainment