Connect with us

Hi, what are you looking for?

Entertainment

Marriage Saga : Why mercy Aigbe left her husband house

 

Hello tueh tueh, f!ght go soon start oooo, onikan ti de ooo( person wey get property don come oo) .Information reaching Vawulence headquarters be say Aunty Mercy Aigbe don go back to her house for now oo as the first wife and the husband gather build the house together ni before Aunty Carry her two left legs enter their marriage dabaru am oo and as it is matter still Dey ontop the house.

The wife Na abroad based so as Aunty Dey come house Den Dey enjoy she don think say the first wife no go come 9ja come claim her property, you see why I say believe all these yeyebrities at your own risk, close source also reveals say the motor wey Aunty claim say Na brand give am, Na Adekaz handiwork as that one really needed to convince Aunty say him ready them come Dey lie ontop brand as it is now the matter go soon turn yam pepper scatter scatter ooo.

Close source to the family also reveals that the plan was to use Mercy Aigbe accomplish his political career that he once confided in one of his friends about it, mercy on the other hand sef wan upgrade her puna to politics levels, so Na who wan d!e jam who go k!ll am, the two of them fit each other, make una stand well well oo because if bottles begin Dey fly make e no go meet una ooo. I come in peace

Author

You May Also Like

Entertainment

Funke Akindele is not one to leave the cinema calendar empty for long. After a run that has rewritten what Nigerian audiences expect from...

Entertainment

Davido has taken his concerns about the upcoming Osun State governorship election beyond Nigerian social media, addressing an open letter directly to United States...

Celebrity Gossip

When Martins Iyeh walked into the Big Brother Naija Season 11 house on 26 July 2026, he set his own terms. The 30-year-old visual...

Entertainment

For years, African films have travelled to London without necessarily having a place to call their own. They have appeared at film festivals, screened...

Copyright © TVCCommuniation owner of TVC Entertainment